JAE TRACE FT GENESISOFRHYMES — ‘GLORY’

Sun ce ni dan banza ne (oh oh oh)
Sun ce ni dan karya ne
Sun ce ni dan banza ne (oh oh oh)
Sun ce ni dan karya ne

Glory, I just dey give God the glory
For everything wey him don do for me
I just dey give the God glory, glory

Life na turn by turn
Make you no laugh your fellow man
Today fit be your own
Tomorrow fit be my own
As I dey hustle I dey pray
Make I no go astray
This money I want to get
Baba show me the way
So my ear e deaf
For wetin dem dey talk
My mind is on the price
For wetin I go geti o
I go hustle before I bubble
This blessing go come double
So ohh ohh
You can say what you wanna say
Eehh eehh ehh

Sun ce ni dan banza ne (oh oh oh)
Sun ce ni dan karya ne
Sun ce ni dan banza ne (oh oh oh)
Sun ce ni dan karya ne

Glory, I just dey give God the glory
For everything wey him don do for me
I just dey give the God glory, glory (x2)

If life is a game then am sure that am winning
Am a put a work on the thing cos am in it
Steady on my grind cos the sky is the limit..
Me I never gonna jonze I got faith from beginning.
They said I never ever gon gonna make it
But now all Thier records I’ll brake it
The ghetto child coming from the bottom to the top.. My skills u can never underrate it.

I be rapper wey dey sing song
I’ve been doing this thing for a very long time
Every other day and night I’ve been working so hard
You can’t take my shine.
Glory.. Na so e go dey follow me
God got his hands on me
This is my destiny. Yeah yeah.

Glory, na so e go dey fall on me
God got his hands on me
This is my destiny
Yeah yeah

Sun ce ni dan banza ne
(Sun ce ni dan banza ne)
Sun ce ni dan karya ne
(Sun ce ni dan karya ne)
Sun ce ni dan banza ne
(No no yeah, yeah)
Sun ce ni dan karya ne

Sun ce ni dan banza ne
(I dey shine like star, I know)
Sun ce ni dan karya ne
(I’m a superstar, I know)
Sun ce ni dan banza ne
(I’m going high, I know)
Sun ce ni dan karya ne

Glory, I just dey give God the glory
For everything wey him don do for me
I just dey give the God glory, glory (x2)

Yeah
It’s your boy JaeTrace
Starvibes, pushup!

DON’T GIVE UP ON YOURSELF

ALWAYS BELIEVE IN YOUR DREAM

Leave a Reply Cancel reply

Exit mobile version