DOWNLOAD MUSIC: Boy WF – Lifestyle (prod. Sound of Strategy)

Fast rising Nigerian musician, Boy WF debuts with a brand new vibe dubbed “Lifestyle” produced by prolific sound therapist, Sound of strategy.

Download, Listen and enjoy!

DOWNLOAD SONG

Also Sing along with the lyrics below;
Intro: Boy WF!

Verse 1
Shordy dey my mind (3x)
Boy I dey grind for (2x)
You dey my mind oh (Baby!)
Client don pay (2x)
Mama don pray we elevate!
We don rise we no fall again
We go shine so like bright diamond
Client don pay (2x)
Me I no go leave you run away
Me I want to give you loving loving
Me I want to give you something something

Chorus
Ah! Me am just a marlian (Marlians!)
Rich marlian (Marlians!)
Naira Marley marlian (Marlians!)
Mobadi marlian (Marlian!)
Biggie money marlian (Marlian!)
Woske ti` marlian (Marlian!)
Obo marlian (Marlian!)

Verse 2
She tell me say I dey your dormot oh!
If you no check on me me I no go go away
Shey you tell me say any bobo wey go hold her waist to wella
Shey tell me say money is the best I need
Get it before you come around us
Gboys or nothing more (2x)
Everyday bill is on me (2x)
I dey buy wetin dey need

Repeat Chorus 

Marlian geng!
Chop life geng!
Sound of Strategy! 

Leave a Reply Cancel reply

Exit mobile version